Lyrics: Slim Burna - I'm On Fire

Nayar thumbnail
Posted: 13 years ago
#1
SLIM BURNA ------ I'M ON FIRE (LYRICS)





eh...


(Verse 1)
No be lie
The struggle I don see and the bad things wey I don see with my eyes
The pleasure and pain, all na part of life
Play them my tape, tell them to come inside

I'ma survivor

(Chorus)
Cuz I'm on fire (2x)

Cuz I'm on fire(4x)

(Verse 2)
Check see see
Oya give me canoe eh
Cuz I wan cross this water eh
Canoe eh
Cuz I wan cross this water eh

They wanna stop me and I no fit die
Wanna hold my wings and I still de fly

I'm on fire
They wanna stop me and I no fit die
Wanna hold my wings and I still de fly
I'm on fire (2x)

The girls dem gimme dutty wine
Baby girl u giving me that dutty dutty wine
Girl I wonder whether you don remove your spine
See I really wanna touch it and I want your behind

(Chorus)

(Verse3)

I'm on fire, sey na me wey dey steal the show
See I'm on fire, sey na me wey dey steal the show
dem try to stop me I no gree
dem hold me, them no fit
So I dodge when I notice
Sey the bullets na for me

Dem try to stop me I no gree
dem hold me, them no fit
So I dodge when I notice
Sey the bullets na for me

(Chorus)

Slim burna

(Laugh)

Dem try to stop me I no gree
dem hold me, them no fit
So I dodge when I notice
Sey the bullets na for me

Dem try to stop me I no gree
dem hold me, them no fit
So I dodge when I notice
Sey the bullets na for me

Related Topics

Top

Stay Connected with IndiaForums!

Be the first to know about the latest news, updates, and exclusive content.

Add to Home Screen!

Install this web app on your iPhone for the best experience. It's easy, just tap and then "Add to Home Screen".